Wednesday, May 4, 2016

POVERTY DEY NAIJA NO BE SMALL O - OLUREMI TINUBU

OMOBOLA - Senator Oluremi Tinubu, wey go represent Lagos central wey dey Senate on Tuesday, talk say poverty plenty for naija, Oluremi talk say na wen she collect a bill frm Theodore Orji wey be Senator from Abia Central and former governor of the State say make she contribute food for pipu wey dey hungry, wet no get money to feed their children, na den she knw say poverty dey for real. She con talk say na the former administration carry us reach wia we dey today, say the present administration con put priority on agriculture bt the tin go tey.

No comments: