Naija Police High Command don push forward the deadline wey dem give pipu wey dey use tinted glass plus pipu wey get gun go 31st July, 2016, the Oga patapata for Police, IGP Solomon E. Arase, don yarn all State Commands Commissioners of Police make dem pause, make dem Neva start to dey catch pipu wey dey use tinted glass plus firearms until the deadline wey dem give dem expire. The IGP, still talk am again say to renew the tinted glass permit na free of charge o, come warn Policemen make dem no take Dat one open shop for pipu head sake of say dem Neva renew.
No comments:
Post a Comment