OGA Minister of Information and Culture, Lai Mohammed, say if dem package masquerades well, To dress dem plus commot the dress of the ojuju fit sama some Naija young pipu1000 jobs. Oga Lai talk am for one sectoral debate for the Federal House of Representative yesterday for Abuja, he say many states get pass one festival every year, but dem no package well, he say one masquerade dey for South East, na like 100 pipu dey wear am cloth and anoda 100 dey remove the cloth. He say if dem package am well ni, e fit give 1000 young men work to do.
No comments:
Post a Comment