OGINI BERNARD - Una sabi d main man wey lead d Paris attack salah Abdeslam 26 yrs na hin Don turn model 4 prison as dem snap hin first pichure wey hin dey prison. Na bears full hin face as dem dey refer am say hin na fine boy. No be small thin o. salah Abdeslam wey go remain 4 prison till world go end as hin other Pipu too don enter prison on top d mata wey shele for March n last year Nov. Na d pichure dey trend allover as oyinbo dem dey use am do yeye 'fine boy' 'bad boy' 4 prison 😆
No comments:
Post a Comment