Tragedy strick for Ojota end of the Ikorodu expressway after one interstate bus driver, Eze Gabriel,
kpain hin passenger, wey hin name be Sunday. Tori yan say Sunday be part of tge pipu wey join the bus from Jibowu,Lagos, to Abuja.before dem com tok say Sunday no pay N5,100 T fare to Bonny Way Transport Company, owners of the luxury bus. Tori yan say as the bus wan comot so, the last passenger wey go buy something com tok say Sunday don sit for hin own sit as dem con yan sunday say make hin comot wey hin no gree the conductor plus the com begin fight Sunday naso he mistakenly kill am.

Monday, May 23, 2016
NAWA O.... DRIVER KPAIN PASSENGER FOR LASGIDI ONTOP 5K
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment