Saturday, May 21, 2016

POLICE CATCH AMBROSE ALI STUDENT WITH CAR WEY DEM THIEF

One 400L student for Ambrose Ali
University don enta gbege as police catch with Motorola wey dem thief. The suspect wey hin name be Benson Gabriel Ossei who be from Agbor for Delta State, wey wan go deliver the stolen moto to one Osas Igariba for Auchi wen E enta police hand Tori show say dis guy na 400 level student for Ambrose Ali University (AAU) by hinsef enta police hand for way as dem dey do stop and search

No comments: