Miss Simplicity- See levelzz as Hollywood stars waka d red carpet Saturday night...All of dem dress to impress each other, even d stars wey e don tey wey we see their face for movies dey for d White House Correspondent's Dinner Red Carpet wey Barrack Obama nd him wife host for Washington D.C yesterday.
Stars like Priyanka Chopra, Kendall Jenner,
Stars like Priyanka Chopra, Kendall Jenner,
Emma Watson, Will nd Jada Pinkett Smith, Megan Kelly nd her husband, even Donald Trump wey rumor carry ham sey him nd Obama get qwatar send him pikin Donald Trump Jr nd him wife come represent ham, Newt Gingrich wey be speaker before for d House sef dey dia nd plenty plenty celebrities naim boku yanfu-yanfu for d place yesterday... S
ee more picture after d cut...
No comments:
Post a Comment