Saturday, April 30, 2016

NORWAY HEAR AM AS HELICOPTER CRASH DER SIDE

Na 4 Norway hin shele o... As one helicopter wey belong to eurocopter Ec225 wey dey come frm Gullflakes oil platform. D oil field wey dey 120km like 74miles frm  Norwegian mainland. News gather say rescue team don show 4 d scene as dem see smoke yapian for d sea with people dem scatter like groundnut wey dey ground. 11 Pipu na hin peme wey some dey injury time.

No comments: