Miss Simplicity- Teco Benson wey be one confirm director for Nollywood naim we hear sey he don dey direct anoda film wey d name be "Mr & Mrs Revolution" for Amen Estate wey dey for Eleko Beach Road for Ibeju Lekki. D tori dey totori my body sake of sey na Rita Dominic nd Chidi Mokeme wey be hot actor nd actress naim dey play d lead role, dem be husband nd wife for d film nd na Sharon nd Kobi naim dem answer for d film. Hmmm dem don tok sey d film go bad gan-an o, so make we put eye for road dey wait oooo.
No comments:
Post a Comment