CNPP don yan Nigerians on fuel
price strike say make dem no allow Labour deceive dem against. The umbrella body of political parties in Nigeria togeda dey yan dis tru dia chiarmo Alhaji Balarabe Musa, and the Secretary General, Chief Willy Ezugwu yesterday CNPP don yan say the planned strike action for Wednesday no go last rich Friday sake of say the labour unions wan carry the strike take scatta genuine actions against the increment of fuel price like them du for 2012. The CNPP still con dey carry dia two hands dey beg Nigerians say make dem no ear wetin. Labour unions dem wan tok because say them no dey loyal tu naija pipuoo.
Monday, May 16, 2016
NO MIND YEYE NLC O... CNPP DEY BEG NAIJA PIPU
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

No comments:
Post a Comment