Miss Simplicity - 2013 Big Brother Africa wey be Season 8 get some Housemate wey make sense wella, pipu Selly Pokello, Angelo, Bassey, Melvin Oduah, Dillish Matthew wey win nd many more wey include Eveva Sitali wey come for Zambia wey tori dey reach our hand thru her Facebook page sey she don kpai o. Bcos of d wey Eveva dey do for d House, d oda "Housemate give her " The Chase. Tori tok sey d lady wey get Spa for Zimbia nd wey be Massage Therapist bin get accident for 2014 nd since dat time dem don dey do many operations for her leg o bt d one wey dem com do on Saturday wey be d 7th of May no come dey successful o, na so d lady take kpai for d Levy (see more afta)
Mwanawasa Hospital.... Hmmm na wa o, dis tori no sweet o base on sey d lady na just 29 yr o. We for TPN dey pray sey make Baba God o, make Him give d family nd friends d strength to take bear ham oooo.




No comments:
Post a Comment