Wednesday, May 11, 2016

(FOTO) OMOTOLA LOVE FOR HER HUSBAND STILL DEY HOT LIKE FIRE AFTA TWENTY YEARS O.



Miss Simplicity - D veteran actress Omotola Jalade Ekeinde wey she nd her husband just celebrate their 20yrs wedding anniversary don sama us one pinshure for her IG page dis morning to show us hw much she love her husband reach o nd hw d love dey plenty more everyday...On top d picture she write "Love who you love." Hmmm dis actress dey try tell us sey even tho sum celebrity marriage (see more pinshure afta the cut )


dey break anyhw on top one reason or anoda, her own marriage dey Kampe o nd she no ready to throway her marriage ooo... Ma'am Omotola I still dey tok ham, u too much, pipu over know ur worth jare bcos u know d meaning of "Commitment.... See d pinshure wey she post afta d cut jare...


No comments: