Monday, May 23, 2016

HMMM, ABEG MAKE UNA NO VEX AS I DEY CRUSH MY BIG BROS AND FELLOW ACTOR O....MERCY AIGBE.



Miss Simplicity - Mercy Aigbe Gentry wey be Edo-born Nollywood actress nd princess no fit hide her feelings on top d pinshures wey Richard Mofe- Damijo post o. The actress tok sey d actor make sense wella o nd she tok sey hope e no bad as she don dey crush for d actor wey don above 50 oooo...No be only u o Mercy Aigbe, RMD wan use fine kill himself o nd ladies d crush for ham like mad...Make we see d pinshure wey RMD post nd wetin Mercy to



No comments: