Miss Simplicity - Flavour wey be modern highlife singer join d plenty singers wey perform for one event wey shele for Accra, Ghana nd d singer dress for one suit wey bad gan-an, d suit no get shirt for inside o, dat is to sey d singer dey shirtless under d suit O 4 where d suit bad reach, pipu begin go crazy wen dem see flavour fine body o, no be small tin base on sey dis singer na one guy wey dey always make him fans go gaga...see d pinshures nd comments afta d cut....
No comments:
Post a Comment