Hon. Ajike Risikat Adegeye who be one of the babes………..abi
na wives of King Sunny Ade the guitar master, don polongo say she wan run again
o for the Amuwo Odofin 1 seat for Lagos house of Assembly.
She say no be her fault o, na her pipu dey tell am say dem
don miss am o as dem no see persin wey go represent dem well like am. And she
don even clear the rumour wey dey circulate about her secondary school
certificate.

No comments:
Post a Comment