Monday, May 2, 2016

GIRL DIE 4 NORFOLK AFTA DEM SEE HER BODY FOR SWIMMING POOL

Ogini Bernard - na one 7yrs old girl wey kpain 4 inside swimming pool as dem see her body dey float like ball. D thin shele 4 waveney rider centre burgh 4 St. Peter no far frm Beccles as dem carry her go James pagent hopistal 4 Gorleston wey she 4 give up d ghost at arund 4pm. D police men say dem dey investigate on d mata as no suspicious thin dey

No comments: