Tuesday, May 10, 2016

(FOTO)SEE LEVELZZ, SEE HOW 2FACE ND ANNIE TANDA GIDIGBA FOR D ESAMA OF BENIN PALACE..


Miss Simplicity - Yestaday wey be d 9th day of May, 2face nd him wife Annie Idibia kawasaka enta Benin yestaday go grit d one nd only Chief Gabriel Igbinedion wey be d Esama of Benin nd d founder of Igbinedion University wey dey Okada for Edo state.
Dem two tanda gidigba for Esama palace thru out yestaday nd dem sama us d pinshures wey dem take (see more plenty pinshure below) 


ke for d palace oooo...Dem cal d visit " Courtesy Visit"
See d pinshures afta d cut...

No comments: