Miss Simplicity - Gbenro wey be actor nd model naim tanda for d May 2016 issue of Reloaded Magazine. Gbenro wey bin act for Tinsel naim tok for d magazine abt wetin him plan to do for dis 2016. He tok sey many movies dey ground for ham from Hollywood o nd he tok hw him wife Osas Ajibade wey be actress too take change him life o. (see more pinshure afta the cut)
Gbenro tok sey to him o, marriage dey very vital nd him take style advice oda pipu wen he tok sey marriage na sum tin wey every man wey dey dis earth must do o. As e dey hot, na so I sey make me sef sama una d beta beta pinshures wey him use for d magazine, d guy fine no be small. More pinshures dey afta d cut o jare..
Miss Simplicity - Gbenro wey be actor nd model naim tanda for d May 2016 issue of Reloaded Magazine.
Gbenro wey bin act for Tinsel naim tok for d magazine abt wetin him plan to do for dis 2016. He tok sey many movies dey ground for ham from Hollywood o nd he tok hw him wife Osas Ajibade wey be actress too take change him life o.
Gbenro tok sey to him o, marriage dey very vital nd him take style advice oda pipu wen he tok sey marriage na sum tin wey every man wey dey dis earth must do o.
As e dey hot, na so I sey make me sef sama una d beta beta pinshures wey him use for d magazine, d guy fine no be small.
More pinshures dey afta d cut o jare..

No comments:
Post a Comment