Former Miss World wey tear world record to be first African pikin wey wear that crown, Agbani Darego don climb on top Instagram go sama us one kain sexy beach pinshure. The 32-year-old Miss World wear one tank top, wey come get them bikini for down, plus including dark sunglass inside water.... SEE am your sef afta the cut na...
No comments:
Post a Comment