Tuesday, May 10, 2016

(FOTO) MERCY AIGBE YOU NO GO KILL US WITH SWAG ABEG...


Miss Simplicity - The swagalicious Mercy  Aigbe dey for vacation for USA nd one one video she post for her IG page, she tok sey she dey do shopping for US o. As she dey wait for d T & T fashion show wey she wan host for July dis year, Mercy dey jollificate nd dey jolliment her vacation o, na so I com sey make I sama una some pinshures wey she sama us o. Make una feel my swagalicious Mercy abeg...(see more pinshures afta)



No comments: