Miss Simplicity - Tosyn Bucknor na be one ogbonge OAP wey she nd her French husband, Sure lien Boyer do their traditional wedding last yr December naim don sama us wit her white wedding pinshures wey dem do for France o nd my dear country pipu, moni gud no be small oooo nd we for TPN dey sey Congratulation to her oooo.
Check out d pinshures...












No comments:
Post a Comment