Friday, May 27, 2016

DR SID SAY NA TRUE HE CHOP TIWA BEFORE SHE MARRY O

Dr SID, wey be one of the pipu wey Tee Billz, Tiwa husband say dey chop him wife yam for him back, don yarn say na true he run Tiwa package day year, but dat na before she marry Tee Billz. He even say Tee Billz sabi the mata but he still marry TIWA,  so he no come sabi wetin make am dey shout now. One person wey Sabi dem wella confirm the tori, say na so life dey be when you tell failure you life tori. But some tori still dey talk say dem still dey chop yam afta she marry. Hmmmm..... NAWA ooo.... Dem don turn Mavin to something else... If na true O.

No comments: