Miss Simplicity - Eddie Murphy nd him girlfriend, Paige Butcher wey dem don dey date for four yrs naim tori dey reach our hand sey dem don born girl pikin wey dem call "Izzy Oona Murphy' yestaday, d pikin wey 7 Ibs, 15 oz. nd na 19.5 inches. Eddie Murphy confirm ham give E! News sey both d mama nd d pikin dey okay oooo. Dis na d first time we
Paige go born pikin bt for Eddie Murphy na him ninth pikin b dis o, dat is to sey he bin don get eight pikin wey two girlfriends nd one wife bin born for ham before dis one.We for TPN dey sey congratulations to d papa nd mama of d new pikin nd we dey pray sey make Baba God guide nd protect d pikin oooo.
No comments:
Post a Comment