OGINI BERNARD_National body of d christ apostolic Chruch na hin Don Comot yarn out say dem no sabi Pastor moses Abiodun oo wey d Nigerian security n civil defense arrest unto say hin Bury some kin thinz for ground of d Chruch for ikota Ondo state. PRO NSCDC kayode Balogun yarn say some Pipu show frm can headquarters to con deny d guy charply as d guy no fit yarn d day wen dem ordain am.
No comments:
Post a Comment