President Muhammadu Buhari on Monday carry him 2 hands dey beg lawyers for Naija say make dem support him anti-corruption war. Buhari yarn day for the Law Week wet dem do for Kaduna branch of the Nigerian Bar Association wey get topic, "The fight against corruption: the role of the Bar and the Bench." The Presido wey him Senior Special Adviser on Legal Matters, Prof. Adamu Usman represent try
remind the lawyers how some of dem colleagues wan take frustration kpain am when he wan fight corruption Dat year wey he be military Head of State in 1984.
He say he dey fine beta support from Lawyers for dis second time to pursue corruption commit from we dommot.
Tuesday, May 17, 2016
BUHARI DEY BEG LAWYERS MAKE DEM SUPPORT HIM CORRUPTION FIGHT
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

No comments:
Post a Comment