Chai... Love dey sweet O, especially when money dey pocket. Na him make Kanye West shock him wife wey still be mama for him children, Kim Kardashian for Mother's Day, when he carry full music band, wey Oyinbo dey call live orchestra take wake her up as those ones dey play music for inside dem Living room. He come still carry plenty flower decorate table. Nawa O, when no be say na Valentine we dey do... Lol.




No comments:
Post a Comment