OGINI BERNARD - Na who send am message ooo make she bring snake enter stage to con show hersef as one irma bule 29yrs wey be pop singer die 45mins after d cobra bite am for laps. Dem quickly give am anti-bite but refuse am as she dey do James bond 4 stage na so she collapse begin vomit as dem rush am go hopistol be4 dem con announce say she Don die
No comments:
Post a Comment