Thursday, April 7, 2016

SHE UNA SABI SAY ONE OF D BRUSSELS BOMBER BE CLEANER 4 EUROPE PARLIAMENT

OGINI BERNARD - Wonders no go ever end as news don Comot say one of d Pipu wey bomb d Brussels airport don work as cleaner befoe 4 Europe parliament. Europe union institution na hin come out with d record say as at 2009-2010 na hin d persin work but dem never know which of dem as dem go still find out wella. As e be say all d Pipu wey dem employ for d parliament as cleaner no get any criminal record.

No comments: