Thursday, April 7, 2016

THANK GOD DEM DON SAY ASHAWO NA ILLEGAL 4 FRANCE

OGINI BERNARD - D French politicians don pass bill say commercial sex workers don dey illegal o. Dem do d final debate  put am as d sex workers March go d parliament 2 protest ontop d parole as d thin affect over 30,000 ashewo 4 France.  New rule don commot as d parliament yarn say anybody wey dem catch go pay fine of £3,040 so make dem behave der sef. France na d fifth County to ban ashewo for d world as Sweden be d first

No comments: