One of the comedians wey bad pass for Naija, wey dey kill every show like say he dey with a gun don dey ready for him show O. Jolomi Raphael wey everybody sabi as Rapindady dey make brain and he dey do well for himself. So today he just say make he sama us beta pinshures, make we take dey cure as we dey wait for him show, Spartacus wey go shele sometimes for May dis year. Abeg see fine boy...(see all the fine pinshures after dis cut)
No comments:
Post a Comment