Saturday, February 27, 2016

NA TODAY T PIANO DEY LAUNCH HIM RECORD LABEL, WATERFALL RECORD FOR IBADAN

Ibadan just dey open up everyday,  and to make the city make more sense, Waterfall Records, a tear rubber ochara record label dey open today today,  wey be Saturday, 27th of February by 4pm.but before that time Ibadan pipu go fit meet celebs like Denrele, Toyin Aimakhu, Kida Kudz, plus the Artistes wey go dey on top the tear rubber record label plus Femi from Hip TV. In case una no Sabi who get the label,  no be Lagos person O,  na Ibadan own personal person  TPIANO. so,  e go make senses die. Media partner plenty like water inside ocean. E go make brains.

No comments: