Thursday, April 14, 2016

NO TIME FOR NONSENSE... KATE HENSHAW YAB FAN WEY YAB AM BACK

Naija pipu get problem O, I NO Sabi maybe person no fit talk again ni sake of day he or she na celeb. Na so Kate Henshaw climb Twitter go talk about we budget palava wey one person come yab am on top. And she sef no gawk am, she give am back to the guy sharperly sharperly.. see as the level go.

No comments: