Wednesday, April 13, 2016

DEM ARREST ONE MAN AGAIN 4 ARMSTERDAM AIRPORT

OGINI BERNARD - Dem say man wey learn lesson 2times na mumu na hin mke every body dey shadow 4 airport as dem catch one man wey just dey waka about 4 schiphol airport 4 armsterdam as military police nab d man 4 trouser as dem no wan hear anythin. One spokesman Alfred ellwanger yarn say normal activities dey go on fine even 4 inside n outside d airport but dem dey alert becos of der past experience wey shele 4 March as dem bring Brussels airport down. News gather say dem never find anything yet frm d man wey dem catch, but still dey shine eyes wella

No comments: