Thursday, April 21, 2016

MY TEAM GO SAMA UNA WIT PRESS RELEASE WEN D TIME REACH ...KISS DANIEL

MISS SIMPLICITY - On top d age mata, Kiss Daniel don com out com clear pipu sey him team go sama pipu wit press release on top him age wen d time reach o. D age mata bin don cause kasala for media wen d guy tok sey him na 21years nd pipu com reason ham sey d tin no possible base on sey d guy o graduate from university 3yrs ago afta him do 5yrs course for university. Pipu tok sey he no possible

 for d Woju singer to enta university wen he be 13yrs o nd bcos of dat pipu tok sey Anidugbe Oluwatobiloba Daniel wey we knw as Kiss Daniel dey lie abt him age o bt now d guy don com out for one interview sey him age na him business o nd wen him ready to tok him real age, press go carry d news ooo...
Hmmm on dis mata, me I comment my reserve ooo

No comments: