Tuesday, April 26, 2016

NA LIE O... I NO DEY REASON TO KPAIN MY OGA O

OMOBOLA - Pius Odubu, deputy governor of Edo state don talk on top wetin pipu dey talk say he won kill hin boss and Governor of the State, Adams Oshiomole, he yarn say na political enemies dey talk rubbish o, say dey won spoil the relationship wey dey between him and Oshiomole. He con talk say he no fit do any bad tin for hin Governor say pipu jst they run mouth ni.

No comments: