Tuesday, April 26, 2016

PEKELE PEKELE... WIKE SAY NAIJA PIPU DON DEY GO BACK TO PDP

OMOBOLA - River state Governor Nyesom Wike, talk on Monday wen he dey Dutse, jigawa State say Nigerians don dey run go bck to their original and surest party (PDP). He talk say in Nigerians don knw say APC na party wey den form with magomago (deceit) say PDP go take power in 2019, he talk say wetin apen in 2015 don open the eyes of Nigerians, say pipu don lose faith in APC, APC jst dey deceive pipu. He con finally talk say PDP don redi to take power in 2019.

No comments: