Tuesday, April 26, 2016

BERRAH... SEE WETIN GOVERNMENT DO SOME BAD FILLING STATIONS FOR BAYELSA

The department of petroleum Resources wey dey Bayelsa don use 16 filling stations do scape goat on top how den dey sell fuel, the filling stations dey put moni on top fuel, they don ask them to pay fine for the Government and put hand for book say den no go do magomago for fuel again. The DPR con tell pipu say make dem dey watch all stations wey dey sell fuel with high money.

No comments: