Thursday, April 14, 2016

KIKI... VICE PRESIDO PIKIN TAKE HOME TRAINING ANSWER ONE MUMU FOR INSTAGRAM

Kiki, wey be pikin of we Vice Presido for Naija, Yemi Osinbajo, don take home training reply one kain yeye person wey dey yab her for and her Papa for Internet. Shebi na jewelry she go snap selfie put for her Instagram page yesterday April 13th, wey the yeye guy wan come change am for her. The girl really yab am O. Even say e no go beta for her Papa. But she no yab and she no swear she just use brain take reply am. SEE AS the Maya be for the tweet below.

No comments: