Wednesday, April 20, 2016

NASSARAWA UNITED FLOG SHOOTING STARS 1-0 YESTERDAY FOR LAFIA

CRIS-Another salt na hin enter d injury of 3SC as nassrawa united flog dem take move comot from the bottom of the table go no 12 and 3SC dey no 11. 3SC never win any away match this season, na this one comee dey make d fanz dem pray for 3SC Bcos their next match na away against Kano pillars.

No comments: