Thursday, April 14, 2016

(FOTO) ABEG NA WHICH KAIN ANIMAL BE DIS WEY DEM SEE FOR KANO

Wonders no go for finish lailai,  but na which kain animal be dis one wey wan take face resemble human being. Tori yarn us say na for Kano dem see am yesterday, we no Com Sabi maybe na dem kill am abi the thing don kpain wen dem see am. Na wa oooo

No comments: