MISS SIMPLICITY - Mama no go old...Sola Sobowale wey pipu knw well well as Toyin Tomato na one actress wey set scatter, she fine nd she get swag even tho she don old, she still no wan gree drop dat swag nd fineness oo. Yestaday she post sum ogbonge photo for her instagram page as her fans reach forty thousand. She thank dem for their support nd encouragement... Na white she wear for d pictures nd d thing fit ham wella base on sey she sef na light skinned lady....Carry go ma'am, your head dey dia...
No comments:
Post a Comment