MISS SIMPLICITY - Early dis morning tori reach our hand sey d beautiful actress wey hold ground for naija movie industry don born new baby nd d husband no fit control d happiness wey fill him body o. Tori tok sey d mama sef dey hapi like ant wey fall inside sugar oooo. Beta tori, we for TPN dey tok sey congratulobia to d hapi baby mama nd papa.
No comments:
Post a Comment