MISS SIMPLICITY - Wen Time 100 sama us wit six of their Time Magazine early dis yr, Nicki bin dey for d cover of one..Now Nicki don sama media wit d photos wey she take for TIME 100 Gala wey she go yestaday wit Riccardo Tisci wey be Director for Givency Artistic nd she make sense wella for d pictures. D good news be sey afta Lauryn Hill, na only Nicki Minaj be d only Female rapper wey dem go put for d cover of TIME MAGAZINE, see levelzzzz
No comments:
Post a Comment