Shebi na for February, M.A.C. Cosmetics confirm say na Caitlyn Jenner be dem new face for Viva Glam cosmetics line. Na yesterday dem start to dey share the pinshures for dem Instagram page. For inside the foto, Caitlyn dey put the "Forever Free" lipstick wey she dey sell. Na CaithlynJenner be the man wey polongo say he wan turn woman and she do am, Dat na why the name of the lipstick na M·A·C Lipstick, Finally Free… don finally show! All the money wey dem go make from the thing dey go to M·A·C AIDS Fund Transgender Initiative, so dem go fit dey support pipu wey dey change from man to woman abi woman to man.
No comments:
Post a Comment