The Nigeria Labour Congress (NLC) plus the Trade Union Congress of Nigeria (TUC) don nack proposal of 56k give Federal Government of Naija as the new minimum wage wey workers for Naija wan dey collect now, say the 18k wey dem bin dey collect no do dem again. The NLC presido, Ayuba Wabba, yarn dat for one news conference for Abuja on Wednesday. Wabba say both the NLC plus the TUC dey make ask federal government officially say make dem increase the cash and na since yesterday wey be Tuesday dem don yarn dem.
No comments:
Post a Comment