
Me no dey like to carry tori from other places but this one na gbankogbi wey I no fit bone. One woman don born 7 pikin one time for Libya, she born dem 6 guys plus one babe. Doctors say the pikin never too stable but dem mama dey kampe. God too much abi no be so? We pray make God answer we pipu wey dey find dis kain miracle.
No comments:
Post a Comment