Tuesday, April 26, 2016

DEM DON RELEASE D PARIS ATTACK VEDIO

OGINI BERNARD - Na one French broadcaster na hin Comot d vedio of how everythin begin get head. Brahim Abdeslam 31 na hin Carry out d ruins enter one busy restaurant as hin donate d bomb der. Na only him die 4 werin hin do as dem no recognised hin body again but na hin finger dem take sabi am. Brahim wey be salah Abdeslam broda wey get beta share n blame 4 d attack na hin still dey inside prison dey stroll.

No comments: