Tuesday, April 26, 2016

DEM WAN FINISH HIN CAREER O .. DEM ACCUSE FORMER SUNDERLAND PLAYER 4 RAPE

OGINI BERNARD - Former Sunderland player na hin Don enter soup wey still dey fire as one woman don point finger 4 hin body say Adilson tavares varela rape her 2times.  D woman name wey still dey hang 4 air cos of some legal reasons yarn say d footballer football her 4 new Castle nite club before dem con take taxi enter hin cabal. Adilson deny all d charges ontop hin head but d mata still dey breathe inside court.

No comments: