UK Police don yarn for one statement on top the video wey circulate, where one Oyinbo officer for dey carry dem police baton flog one Naija man for St Pancras Station. One megaphone British transport police say dem don see the video wey show one of dem officers wey dey hold one ma. For St Pancras station on Tuesday, March 8. Dem say the officer gats to go there when dem report give am say somebody no wan pay transport money, na so dem go see one 40 years old man from Thamesmead, London wey dem catch say na him no pay transport money and say he wound person. But dem sha don free am on bail.
No comments:
Post a Comment