Saturday, March 12, 2016

RUSSELL WILSON DON PROPOSE GIVE CIARA WITH 2 MILLION DOLLAR RING



MISS SIMPLICITY - Russell Wilson wey be seahawks player don ask Caira Harris wey dem start to dey date last yr April sey make she marry ham with ring wey e be sey e money reach $2 million dollars nd d lady sharperly say yes...she tok sey she don know since d day she meet Russell sey na him be her husband. (see the ring well afta dis cut) 


she com still tok sey she no fit wait o to stay wit d man forever. Hmmmm forever na long time ooooo Caira Harris bt we dey follow u pray sey make God make d tin last wella.....

No comments: